Header Ads

Seo Services

Fada Fada remix ft Buhari. . .


Lool! I came accross this on facebook today & decided to share it with my blog readers.

Buhari's verse:
"Since I win Presidency I dey travel go obodo
oyibo,
.
na spacecraft remain for me baba u know,
.
ndi Igbo biko bia n'ebe a take photo.
.
E no easy 2 dey chill with presido Obama.
.
Na teacher figure the presido e be 2 me o,
.
since I lost my senses na him dey come dey
help me o..
.
i say gone are the days wen 9ja people dey see
petrol oh
.
right abt na 350 make 1dollar
.
I thank AsoRock agu na echemba akanchawa o.
(akanchawa)
.
Na bullet proof cars me and my guards de take
waka o
(akanchawa)
.
Oya Jonathan where you dey o (Jonathan)
.
EFCC where you dey o
Wa le le
# Don 't sing alone add ur own verse
#composed by KingTwist.....

No comments